House of Commotion: Assurance
"Ogendegbe, ire ni ko moye Isale eko, you no dey for Mole Brother onitafi, se’we ni wo wa we Asiri eko, oti tu loju ewe Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty Won ti po chemical po, awon omo science students Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty Won ti po chemical po, awon mo science students" What the heck, argh! This house ehn, I am tired. "Rose, Nneka, Charity, Queen or what are your useless names, shey na only you people they stay for this house ni? Abi na una papa build this house? Make una no try am ooo, I go treat una fuck-up o. Shey because una dey visit baba landlord for the other room na reason why person no fit sleep for afternoon for this house? Abi una just dey mad ni, see my head no straight ooo, all of us go die here if una no reduce the volume of that your sound." Oops! Pardon my manners, I am Grace th...